I worked as Baba ode security in UK


Na them dey work 100 hours pass🤣🤣🤣🤣Ndi I work hard for my money , ah GLB NATION I think say I don drop him gist and  Adenuga own oooo, I am surprised alot of people don't know about it , I drop it as a comment in my last post and people were surprised, something wey I think say I din drop before, Adenuga was Dbanj sponsor for years, na him boyfriend be that, signed him for glo, bought him exotic cars , infact then when Daniel Oyebanjo wey una dey call Dbanj still dey hot , some top top shows he missed and they want to take it up with him, na Adenuga dey clear him mess and refund people, he really pamper am then ooo because Dbanj na him main chic then,so na anything wey koko master want him dey get , them go come make money overnight come turn MOTIVATIONAL SPEAKER, INSTAGRAM FOR SHOW, IF YOU DEY PRESSURIZED ONTOP WLL THESE PEOPLE WEALTH, THE ILL GOTEN WEALTH THEY FLAUNT ONLINE , NA CHEST PAIN GO KEE THE PERSON, JUST DO YOU AND MOVE ON, INSTAGRAM NA MOVIE, NO BE REAL LIFE, WATCH THEIR YEYE MAKE TO BELIEVE MOVIE AND MOVE ON WITH YOUR OWN LIFE, IT MIGHT BE SLOW, BUT SURELY , YOU WILL GET THERE, DONT BE SURPRISED THEY WILL COME UP WITH DAMAGE CONTROL SOON TO CLEAR DANIEL NAME, NA THEIR WAY, I COME IN PEACE OOOO

No comments:

Post a Comment

a2

Popular Posts